Difference between revisions of "balanceantake"

Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
*Wetin dey happen wey be sey person buy someting come dey pay small small make e become im own [[kpatakpata]].
+
*Make person dey put money down con dey pay small small until e pay finish, before e go fit carry di ting.
 
:* {{ux|dv|Dis days na '''balanceantake''' win am. |( These days, the better strategy is to buy things and pay in bits.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis days na '''balanceantake''' win am. |( These days, the better strategy is to buy things and pay in bits.)}}
 
:* {{ux|dv|[[Beforebefore]] wen Nigeria still good, noting like '''balanceantake'''. People dey pay cash .|(NSC_2022,In the past when Nigeria was still good, nobody did hired purchase arrangement, they paid upfront.)}}
 
Revision as of 17:52, 14 February 2024

Naija

Alternative forms

  • balanceandtake

Etymology

From: English balance and take.

Pronunciation

  • bálánsàntǎkè

Noun

  • Make person dey put money down con dey pay small small until e pay finish, before e go fit carry di ting.
  • Dis days na balanceantake win am.  — ( These days, the better strategy is to buy things and pay in bits.)
  • Beforebefore wen Nigeria still good, noting like balanceantake. People dey pay cash .  — (NSC_2022,In the past when Nigeria was still good, nobody did hired purchase arrangement, they paid upfront.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase