Difference between revisions of "catch cruise"

Line 10: Line 10:
  
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
−
* Make people dey do someting wey be sey de no tink sey better ting go comot from am.
+
* Make person no use serious mind do someting.
 
:* {{ux|dv| Dey with me, make we just dey '''catch cruise'''. |(Stay with me, let's just have a good time.)}}
 
:* {{ux|dv| Dey with me, make we just dey '''catch cruise'''. |(Stay with me, let's just have a good time.)}}
 
:* {{ux|dv| Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey '''catch cruise'''. Make Prof come catch una fess. |(The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)}}
 
Latest revision as of 07:46, 28 February 2024

Naija

Etymology

  • English: catch and cruise

Pronunciation

  • kát͡ʃ krûz

Play Play

Verb Phrase

  • Make person no use serious mind do someting.
  • Dey with me, make we just dey catch cruise.  — (Stay with me, let's just have a good time.)
  • Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey catch cruise. Make Prof come catch una fess.  — (The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)

Related forms

catch

Synonym

bobo

Translation

  • English: joke around, banter, play