Difference between revisions of "downbelow"
(7 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''down'' and ''below'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * dáúnbìlô |
<sm2>Pcm-ng-downbelow.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-downbelow.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-downbelow.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-downbelow.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Where woman take dey piss and take dey born pikin. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Di girl mama say make im pikin wash im '''downbelow''' well well. |(The girl's mother asked her to wash her vagina properly.)}} | |
− | + | # Part of house wey dey inside ground. | |
− | + | #:* {{ux|dv| All di old old book and clot, de don pack am go '''downbelow'''. |(They've taken all the old books and clothes to the basement.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''vagina, basement'' |
Latest revision as of 08:50, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English down and below
Pronunciation
- dáúnbìlô
Noun
- Where woman take dey piss and take dey born pikin.
- Di girl mama say make im pikin wash im downbelow well well. — (The girl's mother asked her to wash her vagina properly.)
- Part of house wey dey inside ground.
- All di old old book and clot, de don pack am go downbelow. — (They've taken all the old books and clothes to the basement.)
Translations
- English: vagina, basement