Difference between revisions of "ebo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(9 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * ɛ́bɔ́ |
<sm2>Pcm-ng-ebo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ebo.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-ebo.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-ebo.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Someting wey de use dey | + | * Someting wey de use dey do sacrifice. |
− | :* {{ux|dv| Na who get mind dey go chop''' | + | :* {{ux|dv| Na who get mind dey go chop '''ebo''' wey dem keep for junction. |(Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)}} |
− | :* {{ux|dv| Which kind church you dey go wey you still dey carry '''ebo'''? I fear who no fear you no o. |( | + | :* {{ux|dv| Which kind church you dey go wey you still dey carry '''ebo'''? I fear who no fear you no o. |(What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[sacrifice]] | + | [[sacrifice]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English:''sacrifice'' | + | * English:''sacrifice'', ''libation'' |
Latest revision as of 10:18, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: Edo ebo (sacrifice)
Pronunciation
- ɛ́bɔ́
Noun
- Someting wey de use dey do sacrifice.
- Na who get mind dey go chop ebo wey dem keep for junction. — (Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)
- Which kind church you dey go wey you still dey carry ebo? I fear who no fear you no o. — (What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)
Synonyms
Translations
- English:sacrifice, libation