Difference between revisions of "ebo"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɛ̀bɔ̀
+
* ɛ́bɔ́
 
<sm2>Pcm-ng-ebo.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ebo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ebo.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-ebo.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Someting wey de use dey beg ancestors for someting.
+
* Someting wey de use dey do sacrifice.
:* {{ux|dv| Na who get mind dey go chop '''ebo''' wey dem keep for junction.  |(NSC_2021, Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)}}
+
:* {{ux|dv| Na who get mind dey go chop '''ebo''' wey dem keep for junction.  |(Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)}}
:* {{ux|dv| Which kind church you dey go wey you still dey carry '''ebo'''? I fear who no fear you no o. |(NSC_2021, What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)}}
+
:* {{ux|dv| Which kind church you dey go wey you still dey carry '''ebo'''? I fear who no fear you no o. |(What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 17: Line 17:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:''sacrifice''
+
* English:''sacrifice'', ''libation''

Latest revision as of 10:18, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: Edo ebo (sacrifice)

Pronunciation

  • ɛ́bɔ́

Play Play

Noun

  • Someting wey de use dey do sacrifice.
  • Na who get mind dey go chop ebo wey dem keep for junction.  — (Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)
  • Which kind church you dey go wey you still dey carry ebo? I fear who no fear you no o.  — (What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)

Synonyms

sacrifice

Translations

  • English:sacrifice, libation