Difference between revisions of "first leg"
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
From English: ''first'' and ''leg'' | From English: ''first'' and ''leg'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | fɛ́slɛ̂g | |
<sm2>Pcm-ng-first leg.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-first leg.f.ogg</sm2> | ||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Someting wey happen wey be sey de dey reason sey anoda one like am fit happen, or go happen. | # Someting wey happen wey be sey de dey reason sey anoda one like am fit happen, or go happen. | ||
− | #:* {{ux|dv| De don play '''first leg''' and na for deir home, na second leg wey no be deir home dey go con win?|( | + | #:* {{ux|dv| De don play '''first leg''' and na for deir home, na second leg wey no be deir home dey go con win?|(They have played the first leg on their home turf and lost, will they then win the second leg at the other team's home turf and win?)}} |
− | # Make dem start someting wey e never finish | + | # Make dem start someting wey e never finish. |
− | #:* {{ux|dv| Ehen, you do well. But na '''first leg''' be dis. Go house, ready well well, make you come do di second leg. |( | + | #:* {{ux|dv| Ehen, you do well. But na '''first leg''' be dis. Go house, ready well well, make you come do di second leg. |(Yes. You have done well. But this only one half of it. Go home , get ready and return to complete it. )}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[first to do]] | [[first to do]] |
Latest revision as of 11:14, 29 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: first and leg
Pronunciation
fɛ́slɛ̂g
Noun
- Someting wey happen wey be sey de dey reason sey anoda one like am fit happen, or go happen.
- De don play first leg and na for deir home, na second leg wey no be deir home dey go con win? — (They have played the first leg on their home turf and lost, will they then win the second leg at the other team's home turf and win?)
- Make dem start someting wey e never finish.
- Ehen, you do well. But na first leg be dis. Go house, ready well well, make you come do di second leg. — (Yes. You have done well. But this only one half of it. Go home , get ready and return to complete it. )
Synonym
Antonym
Translation
English: First leg, first half