Difference between revisions of "imam"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ===Related forms===...") |
|||
| (12 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: Arabic ''imām'' ("leader") | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * ɪ̀mɑ̂m | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-imam.f.ogg</sm2> | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-imam.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | * Person wey dey lead prayer for mosque. | |
| − | + | :* {{ux|dv| For di nikkah, na di '''imam''' pray for di couple.|(At the Nikkah, the imam prayed for the couple.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Deir '''imam''' dey preach for radio during di lockdown.|(Their imam preached on air during the lockdown.)}} | |
| − | + | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''imam'' | ||
Latest revision as of 07:27, 1 March 2024
Naija
Etymology
From: Arabic imām ("leader")
Pronunciation
- ɪ̀mɑ̂m
Noun
- Person wey dey lead prayer for mosque.
- For di nikkah, na di imam pray for di couple. — (At the Nikkah, the imam prayed for the couple.)
- Deir imam dey preach for radio during di lockdown. — (Their imam preached on air during the lockdown.)
Translation
- English: imam