Difference between revisions of "laugh"

Tag: Replaced
 
(6 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
−
==Naija==
+
Go look [[laff]]
−
===Etymology===
 
−
From: English ''laugh''
 
−
===Pronunciation===
 
−
* lâ:f
 
−
<sm2>Pcm-ng-laugh.f.ogg</sm2>
 
−
<sm2>Pcm-ng-laugh.m.ogg</sm2>
 
−
 
 
−
===Noun===
 
−
* Sound wey person dey make when im happy well well.
 
−
:* {{ux|dv| My '''laugh''' dey loud no be small.|(NSC_2020, My laughter is incredibly loud.)}}
 
−
:* {{ux|dv| Ejiro '''laugh''' no pure at all.|(NSC_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)}}
 
−
====Synonym====
 
−
*[[ shine teeth]]
 
−
====Antonym====
 
−
*[[vex]]
 
−
====Translation====
 
−
* English: ''laughter''
 
−
 
 
−
===Verb===
 
−
* Make person dey shine teeth.
 
−
====Intransitive====
 
−
:* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}}
 
−
:* {{ux|dv| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}}
 
−
====Transitive====
 
−
:* {{ux|dv| Im dey '''laugh''' the boy wey fall inside [[potopoto]].|( NSC_Olukayode.S.M_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)}}
 
−
 
 
−
====Synonym====
 
−
* [[shine teeth]]
 
−
====Antonym====
 
−
* [[cry]]
 
−
====Translation====
 
−
* English: ''laugh''
 

Latest revision as of 12:40, 6 March 2024

Go look laff