Difference between revisions of "matching"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
# Di way wey tings join join.
+
# . Di way wey people dey join do tings.
 
#:* {{ux|dv| Una don dey do '''matching'''. |(You guys are all acting in unison.)}}
 
#:* {{ux|dv| Una don dey do '''matching'''. |(You guys are all acting in unison.)}}
 
#:* {{ux|dv| No be because two of una dey di same class una go wear '''matching'''. |(Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)}}
 
#:* {{ux|dv| No be because two of una dey di same class una go wear '''matching'''. |(Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)}}

Latest revision as of 14:26, 6 March 2024

Naija

Etymology

From English matching

Pronunciation

  • máʧìŋ

Play


Noun

  1. . Di way wey people dey join do tings.
    • Una don dey do matching.  — (You guys are all acting in unison.)
    • No be because two of una dey di same class una go wear matching.  — (Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)
  2. Beat wey dem beat person.
    • Bros, better matching na im de match dat guy.  — (Bro, they really beat that guy.)
    • If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, matching go follow you reach house.  — (If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)

Translations

  • English:unison, beating