Difference between revisions of "ajebutter"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 28: | Line 28: | ||
#person wey dey form watin im no be | #person wey dey form watin im no be | ||
#: {{ux|dv| de girl too dey form ajebota for school o. |(the girl pretends to be a spoilt kid/pampered child at school)}} | #: {{ux|dv| de girl too dey form ajebota for school o. |(the girl pretends to be a spoilt kid/pampered child at school)}} | ||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | #wen person no get mind to do sometin or e too dey fear fear | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
Revision as of 10:52, 29 September 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From:Yoruba (aje = eat) + butter
Pronunciation
- àdʒɛ̀bɔ́tà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 33727
The word is used more in written texts than orally.
Noun
ajebutter: person wey come from house wey get moni, wey no dey hustle for shingbain because say im papa get moni.
- Egbokhare (frequency:Inf)
- E be Ajebota o. — (He/she is from a rich home)
- person wey dey form watin im no be
- de girl too dey form ajebota for school o. — (the girl pretends to be a spoilt kid/pampered child at school)
Adjective
- wen person no get mind to do sometin or e too dey fear fear
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: one from a rich home, exempted from the struggles of life as a result of his/her background