Difference between revisions of "busybody"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''busy'' and ''body'' ===Pronunciation=== * bùsìbōdí <sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2> ===Adjec...") |
|||
| (13 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | [[bizibodi]], [[busybodi]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''busy'' and ''body'' | From: English ''busy'' and ''body'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * bìzìbɔ̀dí |
<sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2> |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | * | + | * Sey person dey waka about dey talk and put mouth for matter wey no concern am. |
| − | :*{{ux|dv| Di woman na heavy '''busybody''' she be.|( | + | :*{{ux|dv| Di woman, na heavy '''busybody''' she be.|(The woman is a terrible gossip.)}} |
| − | :*{{ux|dv| Days | + | :*{{ux|dv| Di Days dem wey people tink sey na only women be '''busybody''' don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women.|(The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)}} |
| − | :*{{ux|dv| Make we no enter | + | :*{{ux|dv| Make we no enter disame moto wit dat '''busybody''' person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.|(Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)}} |
| − | * | + | ====Synonyms==== |
| − | + | * [[aproko]] | |
| − | + | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * ''gossip'' | ||
Latest revision as of 18:48, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English busy and body
Pronunciation
- bìzìbɔ̀dí
Adjective
- Sey person dey waka about dey talk and put mouth for matter wey no concern am.
- Di woman, na heavy busybody she be. — (The woman is a terrible gossip.)
- Di Days dem wey people tink sey na only women be busybody don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women. — (The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
- Make we no enter disame moto wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach. — (Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)
Synonyms
Translation
- gossip