Difference between revisions of "sky"

 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: sky
+
From English: ''sky''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* skáì
 
* skáì
<sm2>Pcm-ng-sky.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-skyy.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-sky.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-sky.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 49
 
* Frequency rank in raw corpus: 3207
 
 
 
 
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na fifty naira.
+
# Anoder namer wey de dey call fifty naira.  
#:* {{ux|dv| Give me '''sky''' make I use dey see front. I dey H.|Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)}}
+
#:* {{ux|dv| Give me '''sky''' make I use see front. I dey H.|(Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)}}
#Wetin dey for up wey dey cover heaven.  
+
#:* {{ux|dv| Dat uncle mind dey back. I help am sweep everywhere for im house. Even '''sky''' e no see give me.|(That man is mean. I swept everywhere in his house and he could not even give me fifty naira.)}}
#:* {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky ?)}}
+
# Wetin dey like wool  wey dey cover up.  
#:* {{ux|dv|Na so Okonkwo begin watch '''sky''' everyday whether e go see sign say rain go fall. |(katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain. )}}
+
#:* {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)}}
 +
#:* {{ux|dv|Na so Okonkwo begin watch '''sky''' everyday whether e go see sign say rain go fall. |(katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''fifty naira''
+
* English: ''fifty naira, sky''

Latest revision as of 18:29, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: sky

Pronunciation

  • skáì

Play Play

Noun

  1. Anoder namer wey de dey call fifty naira.
    • Give me sky make I use see front. I dey H.  — (Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)
    • Dat uncle mind dey back. I help am sweep everywhere for im house. Even sky e no see give me.  — (That man is mean. I swept everywhere in his house and he could not even give me fifty naira.)
  2. Wetin dey like wool wey dey cover up.
    • Di one wey dey fly for di sky?  — (IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)
    • Na so Okonkwo begin watch sky everyday whether e go see sign say rain go fall.  — (katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain.)

Translations

  • English: fifty naira, sky