Difference between revisions of "yarara"
(→POS) |
(→Adverb) |
||
| (6 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * yàràrà |
<sm2>Pcm-ng-yarara.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yarara.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2> | ||
| − | ===Adverb | + | ===Adverb=== |
| − | + | As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go. | |
| − | + | :*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}} | |
| − | + | ||
| − | |||
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | *English: | + | *English: ''brittle'' |
Latest revision as of 18:54, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra
Pronunciation
- yàràrà
Adverb
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.
- Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse. — (After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)
Translation
- English: brittle