Difference between revisions of "for"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
| (5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * fɔ̀ |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-for.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-for.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-for.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-for.m.ogg</sm2> |
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
* Make person don suppose do someting. | * Make person don suppose do someting. | ||
| − | :* {{ux|dv|Ah im '''for''' pay. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__38, Ah, he should have paid.)}} | + | :* {{ux|dv|Ah im '''for''' pay. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__38, Ah, he/she should have paid.)}} |
:* {{ux|dv|E get some tins wey '''for''' don make Nigeria say dem no wan do again: |(bbc__44555, Some things would have made Nigeria refuse to participate.)}} | :* {{ux|dv|E get some tins wey '''for''' don make Nigeria say dem no wan do again: |(bbc__44555, Some things would have made Nigeria refuse to participate.)}} | ||
| Line 17: | Line 18: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
| − | * Word wey person take dey talk about how | + | * Word wey person take dey talk about how someting dey. |
| − | :* {{ux|dv| Put am for dere. |( | + | :* {{ux|dv| Put am '''for''' dere. |(Put it there.)}} |
| − | :* {{ux|dv| I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head.|( | + | :* {{ux|dv| I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am '''for''' her head.|(I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)}} |
| − | :* {{ux|dv| Wetin you feel sey go happen for future if two of us sey make we reason oursef. |( | + | :* {{ux|dv| Wetin you feel sey go happen '''for''' future if two of us sey make we reason oursef. |(What do think will happen in the future if we decide to date each other.)}} |
:* {{ux|dv|When sun shine, e shine '''for''' deir head. |(PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)}} | :* {{ux|dv|When sun shine, e shine '''for''' deir head. |(PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)}} | ||
: {{ux|dv|You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play '''for''' Ayefele. |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)}} | : {{ux|dv|You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play '''for''' Ayefele. |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''in'', ''on'', ''at'' | * English: ''in'', ''on'', ''at'' | ||
Latest revision as of 11:02, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English for
Pronunciation
- fɔ̀
Auxiliary
- Make person don suppose do someting.
- Ah im for pay. — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__38, Ah, he/she should have paid.)
- E get some tins wey for don make Nigeria say dem no wan do again: — (bbc__44555, Some things would have made Nigeria refuse to participate.)
Translations
- English: should, would
Preposition
- Word wey person take dey talk about how someting dey.
- Put am for dere. — (Put it there.)
- I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head. — (I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)
- Wetin you feel sey go happen for future if two of us sey make we reason oursef. — (What do think will happen in the future if we decide to date each other.)
- When sun shine, e shine for deir head. — (PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)
- You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play for Ayefele. — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)
Translations
- English: in, on, at