Difference between revisions of "bambiala"
(→Naija) |
|||
| (4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | * | + | ===Alternative forms=== |
| + | *[[babiala]] | ||
| + | |||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | * From: ''Hausa'' | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * bàmbíálà | ||
| + | <sm2>pcm-ng-babiala.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>pcm-ng-babiala.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | # Person wey dey waka about dey beg for money. | ||
| + | #:* {{ux|dv|Abeg, I no dey like dey give '''bambiala''' money. |(Please, I dislike giving beggars money.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|I soory for dat '''bambiala''' wey moto jam. |(I felt sorry for that beggar hit by a car.)}} | ||
| + | # Person wey dey beg [[well well]]. | ||
| + | #:* {{ux|dv|If you no work hard today, na '''bambiala''' work you go do take feed yourself tomorrow.|(If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|You too dey do '''bambiala''' tinz. |(You beg too much.)}} | ||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[begybegy]] | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''beggar'', ''itinerant beggar'' | ||
Latest revision as of 16:00, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: Hausa
Pronunciation
- bàmbíálà
Noun
- Person wey dey waka about dey beg for money.
- Abeg, I no dey like dey give bambiala money. — (Please, I dislike giving beggars money.)
- I soory for dat bambiala wey moto jam. — (I felt sorry for that beggar hit by a car.)
- Person wey dey beg well well.
- If you no work hard today, na bambiala work you go do take feed yourself tomorrow. — (If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
- You too dey do bambiala tinz. — (You beg too much.)
Synonyms
Translations
- English: beggar, itinerant beggar