Difference between revisions of "askiaski"
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
| − | * askask | + | * [[askask]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * àskìáskí |
<sm2>pcm-ng-askiaski.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-askiaski.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-askiaski.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-askiaski.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | Wetin person dey do wey be set e dey question wey no dey finish. | ||
| + | :*{{ux|dv|Police carry am go do '''askiaski'''. |(NSC_2022, The police took him to interrogate him.)}} | ||
| + | :*{{ux|dv|I no dey like person wey dey do '''askiaski'''. |(NSC_2022, I don't like people who ask too many questions.)}} | ||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''interrogation'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish. | Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish. | ||
| − | :*{{ux|dv| | + | :*{{ux|dv|Azu na '''askiaski'''. |(NSC_2020, Azu asks too many questions.)}} |
| − | |||
| − | |||
Latest revision as of 16:28, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English ask
Pronunciation
- àskìáskí
Noun
Wetin person dey do wey be set e dey question wey no dey finish.
- Police carry am go do askiaski. — (NSC_2022, The police took him to interrogate him.)
- I no dey like person wey dey do askiaski. — (NSC_2022, I don't like people who ask too many questions.)
Translations
- English: interrogation
Adjective
Na person wey like make anoder person dey answer e question dem we no dey ever finish.
- Azu na askiaski. — (NSC_2020, Azu asks too many questions.)
Synonyms
Translations
- English: an overly inquisitive person