Difference between revisions of "akara"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball. | * Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball. | ||
− | :* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |( | + | :* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |(NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)}} |
− | :* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |( | + | :* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(If I eat fried beanballs, I fart uncontrollably.)}} |
:* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}} | :* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make someting no serious. | |
− | + | :* {{ux|dv| comot for here! You think say na akamu and '''akara''' matter na im we dey talk for here?|(Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''childish'', ''irrelevant'' | * English: ''childish'', ''irrelevant'' |
Latest revision as of 20:49, 13 February 2024
Naija
Etymology
From Yoruba: akara (bean cake)
Pronunciation
- àkàrà
Noun
- Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball.
- Since dem born me, I never see who sabi fry akara like Ijesha women. — (NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)
- If I eat akara, I go dey mess. — (If I eat fried beanballs, I fart uncontrollably.)
- Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma. — (katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )
Translation
- English: akara, bean cake
Adjective
- Make someting no serious.
- comot for here! You think say na akamu and akara matter na im we dey talk for here? — (Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)
- You know, we dey go akara school dat time. — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)
Translations
- English: childish, irrelevant