Difference between revisions of "management"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* mánēdʒmɛ̀nt
 
* mánēdʒmɛ̀nt
 
<sm2>Pcm-ng-management.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-management.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-management.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-management.m.ogg</sm2>
−
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Di way wey people dey try to dey [[manage]].
 
# Di way wey people dey try to dey [[manage]].
−
#:* {{ux|dv| Bread and coke no be better food, na '''management'''.|(Egbokhare_2020, Bread and coke is not good food, it's barely manageable.) }}
+
#:* {{ux|dv| Bread and coke no be better food, na '''management'''.|(Bread and coke is not good food, it's barely manageable.) }}
−
#:* {{ux|dv| Wetin [[man pikin]] go do? No be like sey we go fit begin pluck money for tree, na '''management''' we dey. |(NSC_2021, What should a person do? We can't pluck money from trees. We are just trying to cope.)}}
+
#:* {{ux|dv| Wetin [[man pikin]] go do? No be like sey we go fit begin pluck money for tree, na '''management''' we dey. |(What should a person do? We can't pluck money from trees. We are just trying to cope.)}}
 
# Di people wey dey run matter for place.
 
# Di people wey dey run matter for place.
 
#:* {{ux|dv|Sotay di girl con go meet '''management'''. |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__78, Until the lady went to meet the management.)}}
 
#:* {{ux|dv|Sotay di girl con go meet '''management'''. |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__78, Until the lady went to meet the management.)}}
 
#:* {{ux|dv|And di '''management''' of di club, de no dey happy at all, at all. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)}}
 
#:* {{ux|dv|And di '''management''' of di club, de no dey happy at all, at all. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: "the act of coping", "management"
+
* English: ''coping, management''

Latest revision as of 16:50, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English: management

Pronunciation

  • mánēdʒmɛ̀nt

Play Play

Noun

  1. Di way wey people dey try to dey manage.
    • Bread and coke no be better food, na management.  — (Bread and coke is not good food, it's barely manageable.)
    • Wetin man pikin go do? No be like sey we go fit begin pluck money for tree, na management we dey.  — (What should a person do? We can't pluck money from trees. We are just trying to cope.)
  2. Di people wey dey run matter for place.
    • Sotay di girl con go meet management.  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__78, Until the lady went to meet the management.)
    • And di management of di club, de no dey happy at all, at all.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)

Translations

  • English: coping, management