Difference between revisions of "fightfight"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
(8 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | [[fight fight]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''fight'' | From: English ''fight'' | ||
Line 8: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person wey too dey | + | * Wetin dey happen wey be sey people dey too dey quarrel. |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| '''Fightfight''' no get who e pay.|(Quarrelsomeness benefits no one.)}} |
+ | :* {{ux|dv| Na your hand e dey. If you carry '''fightfight''' go meet am , na wetin you go see.|(It’s in your hands. If you show them quarrelsomeness, that’s what you’ll see.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''quarrelsomeness'' | ||
+ | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Person wey too dey like quarrel. | ||
+ | :* {{ux|dv| E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na '''fightfight''' pikin, e get where e dey see fightfight.|(No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Your husband material no even reach one yard. You go be '''fightfight''' husband. |(You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | [[fight]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | + | English: ''troublesome, quarrelsome'' | |
− | ===Verb | + | ===Verb=== |
− | * Make person too dey beat person | + | * Make person too dey beat person. |
− | :* {{ux|dv| Some people wahala na to dey ''' | + | :* {{ux|dv| Some people wahala na to dey '''fightfight''' all di time.|(The problem some people have is fighting at all times.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''quarrel'' |
Latest revision as of 14:04, 30 May 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English fight
Pronunciation
- fȃitfȃit
Noun
- Wetin dey happen wey be sey people dey too dey quarrel.
- Fightfight no get who e pay. — (Quarrelsomeness benefits no one.)
- Na your hand e dey. If you carry fightfight go meet am , na wetin you go see. — (It’s in your hands. If you show them quarrelsomeness, that’s what you’ll see.)
Translation
- English: quarrelsomeness
Adjective
- Person wey too dey like quarrel.
- E no get who dem born bad ting follow. Pikin wey be sey na fightfight pikin, e get where e dey see fightfight. — (No one is born bad. A troublesome child sees troublesomeness somewhere.)
- Your husband material no even reach one yard. You go be fightfight husband. — (You are not suitable to be a husband. You’ll be a very quarrelsome husband.)
Related forms
Translation
English: troublesome, quarrelsome
Verb
- Make person too dey beat person.
- Some people wahala na to dey fightfight all di time. — (The problem some people have is fighting at all times.)
Translation
- English: quarrel