Difference between revisions of "choke"

 
(10 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work  
+
* Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
−
:* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will not kick-start.)}}
+
:* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
#sey
+
# Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
−
# Sey someting shock or surprise person well or tire am.
+
#:* {{ux|dv|E get person [[wey]] dey teach pipo how to fight even if person dey '''choke''' dem. |(There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))}}
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
# Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|E get wetin fit '''choke''' me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. |(It would take more than Messi winning another Champions League crown to really impress me; let him win the world cup.)}}
  
−
===Related forms===
 
−
====Synonym====
 
−
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''to choke someone'', ''to be impressed by someone or something''

Latest revision as of 19:06, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English choke

Pronunciation

  • tʃôk

Play Play

Noun

  • Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
  • If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai.  — (If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)

Verb

  1. Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
    • E get person wey dey teach pipo how to fight even if person dey choke dem.  — (There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))
  2. Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
    • E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first.  — (It would take more than Messi winning another Champions League crown to really impress me; let him win the world cup.)

Translation

  • English: to choke someone, to be impressed by someone or something