Difference between revisions of "sake of sey"

 
(2 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: English ''sake, of, and say''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* sék òf sé
 
<sm2>Pcm-ng-sake of sey.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sake of sey.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sake of sey.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-sake of sey.m.ogg</sm2>
−
 
  
 
===Conjunction===
 
===Conjunction===
 
* Word wey de dey join use talk about di reason why person dey [[yarn]] someting or do someting.
 
* Word wey de dey join use talk about di reason why person dey [[yarn]] someting or do someting.
−
:* {{ux|dv| I no wan talk yesterday '''sake of sey''' I no want make my papa vex.|(NSC-2021, I didn't utter any utterance yesterday in order not to offend my father.)}}
+
:* {{ux|dv| I no wan talk yesterday '''sake of sey''' I no want make my papa vex.|(I didn't utter any utterance yesterday in order not to offend my father.)}}
−
:* {{ux|dv| I no dey chop '''sake of sey''' you ma no dey chop other people food.|(NSC_2021, I refuse to eat because you do not eat food prepared by other people.)}}
+
:* {{ux|dv| I no dey chop '''sake of sey''' you ma no dey chop other people food.|(I refuse to eat because you do not eat food prepared by other people.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 09:29, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English sake, of, and say

Pronunciation

  • sék òf sé

Play Play

Conjunction

  • Word wey de dey join use talk about di reason why person dey yarn someting or do someting.
  • I no wan talk yesterday sake of sey I no want make my papa vex.  — (I didn't utter any utterance yesterday in order not to offend my father.)
  • I no dey chop sake of sey you ma no dey chop other people food.  — (I refuse to eat because you do not eat food prepared by other people.)

Related forms

Translations

  • English: in order to, because