Difference between revisions of "sorry"
(→Naija) |
|||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
sɔ́rɪ̀ | sɔ́rɪ̀ | ||
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-sorry.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sorry.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-sorry.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sorry.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Wetin de dey tell person make someting no really pain am. | * Wetin de dey tell person make someting no really pain am. | ||
| − | :* {{ux|dv| Bros, '''sorry'''. No vex. I no see sey you dey turn enter. | ( | + | :* {{ux|dv| Bros, '''sorry'''. No vex. I no see sey you dey turn enter. | (Brother, I'm sorry. Don't be upset. I didn't see you make the turn.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Doh, '''sorry'''. We no go fit ask God some kind question. |( | + | :* {{ux|dv| Doh, '''sorry'''. We no go fit ask God some kind question. |(Sorry. We can't ask God some questions.}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[doh]], [[pele]] | [[doh]], [[pele]] | ||
| Line 21: | Line 23: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey feel for person wey someting do. | * Make person dey feel for person wey someting do. | ||
| − | :* {{ux|dv| You get exam and you dey watch tv, I dey '''sorry''' for you.|( | + | :* {{ux|dv| You get exam and you dey watch tv, I dey '''sorry''' for you.|(You have exams and you are watching tv, I pity you.)}} |
| − | :* {{ux|dv| No be everybody you suppose dey '''sorry''' for sha. Some people na di evil wey de don do dey follow dem. |( | + | :* {{ux|dv| No be everybody you suppose dey '''sorry''' for sha. Some people na di evil wey de don do dey follow dem. |(You shouldn't feel pity for everyone, some people are suffering from what they have done.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''pity'' | * English: ''pity'' | ||
Latest revision as of 16:39, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English sorry
Pronunciation
sɔ́rɪ̀
Interjection
- Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
- Bros, sorry. No vex. I no see sey you dey turn enter. — (Brother, I'm sorry. Don't be upset. I didn't see you make the turn.)
- Doh, sorry. We no go fit ask God some kind question. — (Sorry. We can't ask God some questions.
Synonym
Antonym
Translation
- English: sorry
Verb
- Make person dey feel for person wey someting do.
- You get exam and you dey watch tv, I dey sorry for you. — (You have exams and you are watching tv, I pity you.)
- No be everybody you suppose dey sorry for sha. Some people na di evil wey de don do dey follow dem. — (You shouldn't feel pity for everyone, some people are suffering from what they have done.)
Translation
- English: pity