Difference between revisions of "ntor"
(→Naija) |
|||
| (4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
| − | [[ntorr]] | + | * [[ntorr]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: ''unknown'' | * From: ''unknown'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | ńtɔ̀ɔ̂ | + | * ńtɔ̀ɔ̂ |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-ntorr.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-ntor.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ntor.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
| − | + | # Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am. | |
| − | :* {{ux|dv| I no tell you? You no dey gree hear word! '''Ntor''! |( | + | #:* {{ux|dv| I no tell you? You no dey gree hear word! '''Ntor'''! |(Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)}} |
| − | :* {{ux|dv| You don see as e dey be, shey? '''Ntor'''. |( | + | #:* {{ux|dv| You don see as e dey be, shey? '''Ntor'''. |(You have seen how things play out, right? You deserve it.)}} |
| + | # Wetin small small pikin dem de use dey yab anoder person. Dem go carry one one hand use drag eye come down con comot tongue for outside. | ||
| + | #:* {{ux|dv| See as dis pikin dey cry say im broder do am '''ntor'''.|(Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| As e fall for ground all of dem shout say '''ntor'''.|(As he fell on the ground, all his friends shouted that it served him right.)}} | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[sorry]] | * [[sorry]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''You deserve it'' | + | * English: ''You deserve it'', ''good for you'' |
Latest revision as of 02:59, 4 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- ńtɔ̀ɔ̂
Interjection
- Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am.
- I no tell you? You no dey gree hear word! Ntor! — (Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)
- You don see as e dey be, shey? Ntor. — (You have seen how things play out, right? You deserve it.)
- Wetin small small pikin dem de use dey yab anoder person. Dem go carry one one hand use drag eye come down con comot tongue for outside.
- See as dis pikin dey cry say im broder do am ntor. — (Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)
- As e fall for ground all of dem shout say ntor. — (As he fell on the ground, all his friends shouted that it served him right.)
Antonym
Translation
- English: You deserve it, good for you