Difference between revisions of "super story"
| (One intermediate revision by one other user not shown) | |
(No difference)
| |
Latest revision as of 11:17, 21 January 2022
Naija
Etymology
From: Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for 2001.
Pronunciation
- súpá stórɪ̀
Noun
- Story wey pass wetin happen wey be say everyting no be true.
- Everyting wey you don dey talk na so so super story. You dey try. — ( NSC_2021, Everything you’ve said here is full of exaggeration. You are really good.)
- I dey ask you simple matter you dey yarn me super story. — ( I am asking you a simple question and you keep exaggerating.)
Translations
- English: an exaggerated story