Difference between revisions of "force"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Wetin mean sey person must do someting. | |
− | :* {{ux|dv|Na by '''force'''. |(NST_cleaned__28523 | + | #:* {{ux|dv|Na by '''force'''.|(NST_cleaned__28523, You must do it! )}} |
− | :* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all | + | #:* {{ux|dv|Dem wan marry by '''force'''. |(KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)}} |
− | + | # Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen. | |
− | :* {{ux|dv|As ground draw am, she come fall wit '''force''', all de drinks she carry for head come break. |( | + | #:* {{ux|dv|As ground draw am, she come fall wit '''force''', all de drinks she carry for head come break. |(As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, | + | #:* {{ux|dv|Dem by '''force''' all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by '''force''' dem use to enta di building. |(bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)}} |
− | + | #Na make group dey wey deir own na to use power do someting. | |
− | :* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |( | + | #:* {{ux|dv|Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so '''force'''. |(If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)}} |
− | + | # Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting | |
− | :* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |( | + | #:* {{ux|dv|My [[Mama]] na strong '''force''' for her women meeting. |(My mother is influential in the women's meeting.)}} |
− | :* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}} | + | #:* {{ux|dv|Im say Annan na guiding '''force''' for good. |(bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)}} |
− | + | #Make person dey work for police | |
− | :* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |( | + | #:* {{ux|dv|My [[Papa]] dey work for '''force'''. |( My father works with the police force.)}} |
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 35: | Line 34: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | * Make Dem use power do someting. |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|Di whole [[katakata]] start when some people come '''force''' deirself enter de stadium. |(The stampede happened when some fans forced their way into the stadium.)}} |
− | :* {{ux|dv|Court no go '''force''' pikin do wetin e no suppose do.| | + | :* {{ux|dv|Court no go '''force''' pikin do wetin e no suppose do.|(The court cannot act against the will of a child.)}} |
:* {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)}} | :* {{ux|dv|Some people feel say dis one go '''force''' people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. |(bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)}} | ||
Line 45: | Line 44: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''impose'' | + | * English: ''force, impose'' |
Latest revision as of 13:03, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English force.
Pronunciation
- fɔ́s
Noun
- Wetin mean sey person must do someting.
- Na by force. — (NST_cleaned__28523, You must do it! )
- Dem wan marry by force. — (KAD_15_Money-Wahala_MG__27, They want to get married at all costs.)
- Na when de power wey someting take happen push anoder ting to happen.
- As ground draw am, she come fall wit force, all de drinks she carry for head come break. — (As she slipped, all the drink on her head hit the floor and broke.)
- Dem by force all di staff to move go di ground floor and dem dey harass pipo dia because na by force dem use to enta di building. — (bbc__4571, The staff were forced to the ground floor after gaining entrance into the building forcefully.)
- Na make group dey wey deir own na to use power do someting.
- Once all dose agbero reach here now, everywhere fit scatter because deir own na so so force. — (If the touts get to this venue, everywhere will become disorderly as they will apply violence.)
- Make person or someting dey give support or dey encourage person or someting
- My Mama na strong force for her women meeting. — (My mother is influential in the women's meeting.)
- Im say Annan na guiding force for good. — (bbc__33995, He said Annan is a source of encouragement.)
- Make person dey work for police
- My Papa dey work for force. — ( My father works with the police force.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Vigour, uniformed officer
Verb
- Make Dem use power do someting.
- Di whole katakata start when some people come force deirself enter de stadium. — (The stampede happened when some fans forced their way into the stadium.)
- Court no go force pikin do wetin e no suppose do. — (The court cannot act against the will of a child.)
- Some people feel say dis one go force people wey want plenty memory to buy di new iPhone 8. — (bbc__91361, Some believe those interested in money will buy the new iPhone 8.)
Synonyms
Translations
- English: force, impose