Difference between revisions of "engine"
(→Noun) |
|||
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |||
| Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Someting wey dey inside someting wey dey make someting fit dey work. | # Someting wey dey inside someting wey dey make someting fit dey work. | ||
| − | #:* {{ux|dv|Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat '''engine'''. |(bbc__20551, | + | #:* {{ux|dv|Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat '''engine'''. |(bbc__20551, A mere sachet of water can cause a big accident if it gets into the engine of the boat.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Better car no be body o, better car na ''engine''. |(NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)}} | + | #:* {{ux|dv| Better car no be body o, better car na '''engine'''. |(NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)}} |
# Wetin dey make someting dey work well. | # Wetin dey make someting dey work well. | ||
#:* {{ux|dv| Oga wife na di real '''engine''' for dis office. Nobody fit say pim if she don talk. |(NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)}} | #:* {{ux|dv| Oga wife na di real '''engine''' for dis office. Nobody fit say pim if she don talk. |(NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)}} | ||
Latest revision as of 09:00, 23 June 2022
Naija
Etymology
From English: engine
Pronunciation
- ɛ́nd͡ʒìn
Noun
- Someting wey dey inside someting wey dey make someting fit dey work.
- Common pure water fit cause big accident if e go hook di boat engine. — (bbc__20551, A mere sachet of water can cause a big accident if it gets into the engine of the boat.)
- Better car no be body o, better car na engine. — (NSC_2021, A good car is not just in the frame, the engine makes a good car.)
- Wetin dey make someting dey work well.
- Oga wife na di real engine for dis office. Nobody fit say pim if she don talk. — (NSC_2021, The Boss' wife is the real driving force in this office. Nobody says a thing when she has spoken.)
Translations
English: engine