Difference between revisions of "oshey"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 12: Line 12:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
* Word wey de dey use dey hail person sey e do well.
 
* Word wey de dey use dey hail person sey e do well.
−
:* {{ux|dx| Oshey! Bad guy! I dey see your handwork. No worry, you blow. Just dey do am like dat. |(NSC_2021, Well done! Great guy. I see the things you do! No worries, you'll make it. Just keep at it like that.)}}
+
:* {{ux|dx| '''Oshey'''! Bad guy! I dey see your handwork. No worry, you blow. Just dey do am like dat. |(Well done! Great guy. I see the things you do! No worries, you'll make it. Just keep at it like that.)}}
−
:* {{ux|dv| How far? You don run am abi? Oshey! Na man you be! |(NSC_2021, Hey! You've done it? Well done! You are up to the task.)}}
+
:* {{ux|dv| How far? You don run am abi? '''Oshey'''! Na man you be! |(Hey! You've done it? Well done! You are up to the task.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''well done''
 
* English: ''well done''

Latest revision as of 03:39, 4 June 2023

Naija

Alternative Form

oshe

Etymology

  • From: Yoruba O se (Thank you)

Pronunciation

òʃé

Play Play

Interjection

  • Word wey de dey use dey hail person sey e do well.
  • Oshey! Bad guy! I dey see your handwork. No worry, you blow. Just dey do am like dat.  — (Well done! Great guy. I see the things you do! No worries, you'll make it. Just keep at it like that.)
  • How far? You don run am abi? Oshey! Na man you be!  — (Hey! You've done it? Well done! You are up to the task.)

Translation

  • English: well done