Difference between revisions of "earlymomo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| (One intermediate revision by one other user not shown) | |||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot. | * Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot. | ||
| − | :* {{ux|dv| If you want go dat babe side, '''earlymomo''' na im you go comot house because di place far. |( | + | :* {{ux|dv| If you want go dat babe side, '''earlymomo''' na im you go comot house because di place far. |(If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Na '''earlymomo''' e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time. |( | + | :* {{ux|dv| Na '''earlymomo''' e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time. |(It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[morning]] | [[morning]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''dawn'' |
Latest revision as of 09:32, 5 May 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English: early-morning
Pronunciation
ɛ́límɔ̄mɔ̄
Noun
- Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
- If you want go dat babe side, earlymomo na im you go comot house because di place far. — (If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)
- Na earlymomo e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time. — (It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)
Related forms
Translation
- English: dawn