Difference between revisions of "catch cruise"
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
| − | * Make | + | * Make person no use serious mind do someting. |
| − | :* {{ux|dv| Dey with me, make we just dey '''catch cruise'''. |( | + | :* {{ux|dv| Dey with me, make we just dey '''catch cruise'''. |(Stay with me, let's just have a good time.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey '''catch cruise'''. Make Prof come catch una fess. |( | + | :* {{ux|dv| Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey '''catch cruise'''. Make Prof come catch una fess. |(The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 07:46, 28 February 2024
Naija
Etymology
- English: catch and cruise
Pronunciation
- kát͡ʃ krûz
Verb Phrase
- Make person no use serious mind do someting.
- Dey with me, make we just dey catch cruise. — (Stay with me, let's just have a good time.)
- Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey catch cruise. Make Prof come catch una fess. — (The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)
Related forms
Synonym
Translation
- English: joke around, banter, play