Difference between revisions of "flash"

 
Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person call person con cut di call before di person pick di call.
 
* Make person call person con cut di call before di person pick di call.
:* {{ux|dv|Abeg, '''flash''' me when you reach house.|(Egbokhare_2020, Please drop call me when you get home so I will know you got home safe.)}}
+
:* {{ux|dv|Abeg, '''flash''' me when you reach house.|(Please drop call me when you get home so I will know you got home safe.)}}
:* {{ux|dv|Di reason why we go sidon talk be sey you dey vex sey I '''flash''' you and me know sey I call, I no flash. |(NSC_2021, It is important we talk about the issue at hand because you accused me of drop calling.)}}
+
:* {{ux|dv|Di reason why we go sidon talk be sey you dey vex sey I '''flash''' you and me know sey I call, I no flash. |(It is important we talk about the issue at hand because you accused me of drop calling.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''drop call''
 
* English: ''drop call''

Latest revision as of 11:32, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English flash

Pronunciation

  • flâʃ

Play Play

Verb

  • Make person call person con cut di call before di person pick di call.
  • Abeg, flash me when you reach house.  — (Please drop call me when you get home so I will know you got home safe.)
  • Di reason why we go sidon talk be sey you dey vex sey I flash you and me know sey I call, I no flash.  — (It is important we talk about the issue at hand because you accused me of drop calling.)

Translations

  • English: drop call