Difference between revisions of "jedijedi"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
# Name of wetin sweet sweet tings dey cause wey dey make back pain person wey fit still give person pile.
+
# Name of sickness wey dey make back pain person. Dem believe sey na sweet sweet sweet tings dey cause am.
−
#:* {{ux|dv| '''Jedijedi''' don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week|(NSC_2022, I have been disturbed by the runs because of all the sugary things I ate last week.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Jedijedi''' don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week|(I have been disturbed by the runs because of all the sugary things I ate last week.)}}
 
# Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.
 
# Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.
−
#:* {{ux|dv| My children too like '''jedijedi''' na im make me dey give dem agbo drink every morning.|(NSC_2021, My children like eating sugary things a lot, that’s why I give them native herbs to drink every morning.)}}
+
#:* {{ux|dv| My children too like '''jedijedi''' na im make me dey give dem agbo drink every morning.|(My children like eating sugary things a lot, that’s why I give them native herbs to drink every morning.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''sweet, pile''
 
* English: ''sweet, pile''

Latest revision as of 08:26, 1 March 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba jedi jedi meaning what eats the anus

Pronunciation

  • dʒɛ̀dí dʒɛ̀dí

Play Play

Noun

  1. Name of sickness wey dey make back pain person. Dem believe sey na sweet sweet sweet tings dey cause am.
    • Jedijedi don finish me with all di sweet sweet tings wey I chop last week  — (I have been disturbed by the runs because of all the sugary things I ate last week.)
  2. Anoder name wey dem dey call wetin dey taste like sugar or honey wey person fit lick or chop.
    • My children too like jedijedi na im make me dey give dem agbo drink every morning.  — (My children like eating sugary things a lot, that’s why I give them native herbs to drink every morning.)

Translations

  • English: sweet, pile