Difference between revisions of "oshey"
| Line 12: | Line 12: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Word wey de dey use dey hail person sey e do well. | * Word wey de dey use dey hail person sey e do well. | ||
| − | :* {{ux|dx| '''Oshey'''! Bad guy! I dey see your handwork. No worry, you blow. Just dey do am like dat. |( | + | :* {{ux|dx| '''Oshey'''! Bad guy! I dey see your handwork. No worry, you blow. Just dey do am like dat. |(Well done! Great guy. I see the things you do! No worries, you'll make it. Just keep at it like that.)}} |
| − | :* {{ux|dv| How far? You don run am abi? '''Oshey'''! Na man you be! |( | + | :* {{ux|dv| How far? You don run am abi? '''Oshey'''! Na man you be! |(Hey! You've done it? Well done! You are up to the task.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''well done'' | * English: ''well done'' | ||
Latest revision as of 03:39, 4 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Yoruba O se (Thank you)
Pronunciation
òʃé
Interjection
- Word wey de dey use dey hail person sey e do well.
- Oshey! Bad guy! I dey see your handwork. No worry, you blow. Just dey do am like dat. — (Well done! Great guy. I see the things you do! No worries, you'll make it. Just keep at it like that.)
- How far? You don run am abi? Oshey! Na man you be! — (Hey! You've done it? Well done! You are up to the task.)
Translation
- English: well done