Difference between revisions of "cashdown"
| (7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: English ''cash'' and ''down'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * káʃdân |
<sm2>Pcm-ng-cashdown.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cashdown.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-cashdown.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-cashdown.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | * Money wey person pay finish. | |
| − | + | :* {{ux|dv|Di foodstuff wey you wan buy so, na '''cashdown''' o. |(You have to make a full payment for the food stuff you want to buy.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| You don see person wey dey enter okada for credit? Na '''cashdown''' o. | (Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | * | + | * [[credit]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: full payment | + | * English: ''full payment'' |
Latest revision as of 19:23, 27 February 2024
Naija
Etymology
From: English cash and down
Pronunciation
- káʃdân
Noun
- Money wey person pay finish.
- Di foodstuff wey you wan buy so, na cashdown o. — (You have to make a full payment for the food stuff you want to buy.)
- You don see person wey dey enter okada for credit? Na cashdown o. — (Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)
Antonyms
Translations
- English: full payment