Difference between revisions of "imam"
| (7 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: Arabic ''imām'' ("leader") | From: Arabic ''imām'' ("leader") | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * ɪ̀mɑ̂m | |
| + | <sm2>Pcm-ng-imam.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-imam.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | :* {{ux|dv| For di nikkah, na di ''' | + | * Person wey dey lead prayer for mosque. |
| − | :* {{ux|dv| Deir ''' | + | :* {{ux|dv| For di nikkah, na di '''imam''' pray for di couple.|(At the Nikkah, the imam prayed for the couple.)}} |
| + | :* {{ux|dv| Deir '''imam''' dey preach for radio during di lockdown.|(Their imam preached on air during the lockdown.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''imam'' |
Latest revision as of 07:27, 1 March 2024
Naija
Etymology
From: Arabic imām ("leader")
Pronunciation
- ɪ̀mɑ̂m
Noun
- Person wey dey lead prayer for mosque.
- For di nikkah, na di imam pray for di couple. — (At the Nikkah, the imam prayed for the couple.)
- Deir imam dey preach for radio during di lockdown. — (Their imam preached on air during the lockdown.)
Translation
- English: imam