Difference between revisions of "na"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make someting con equal to. | |
#: {{ux|dv|'''Na''' village, '''na''' im dem dey. |(BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)}} | #: {{ux|dv|'''Na''' village, '''na''' im dem dey. |(BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)}} |
Revision as of 17:01, 7 December 2020
Naija
Etymology
From Portuguese na
Pronunciation
- nà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2008
- Frequency rank in NSC treebank: 6
- Frequency in raw corpus: 41064
- Frequency rank in raw corpus: 13
Adverb
- (Discursive) time wey we dey for someting.
- E go want taste am na haha. — (LAG_36_Marriage_DG__34, He will just want to taste it now, haha.)
Translations
- English: now
Verb
- Make someting con equal to.
- Na village, na im dem dey. — (BEN_09_Tailoring-Immunization_MG__46, It's in the village, that's where they are.)
- Na fibroid, na im de do am. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__84, It was fibroid she had.)
- My name na Ibrahim Salomi. — (ENU_01_Salomis-Egusi-Soup-Recipe_MG__1, My name is Ibrahim Salomi.)
- My name na Joke Babatunde. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__2, My name is Joke Babatunde.)
Related forms
- So na im o. — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__77, So, that's it.)
- E be like sey na I... I smuggle mysef enter di country, but meanwhile, na me, get country, na me, be my... — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__17, It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my...)
Synonyms
- be, dey
Translations
- English: is a be form
Particle
Di marker wey de dey use focus word for sentence.
- and na im be di cheapest — (deuber__3875, __no translation__)
- Na yesterday Sunday o, na im dis one shele for Lagos. — (deuber__6265, __no translation__)
- Na so because that kind love dey deceive people. — (jw__10522, __no translation__)
Translations
- English: is