Difference between revisions of "asoebi"
(→Naija) |
|||
| Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | * Na when people, especially family, wear desame kind clot take celebrate someting. | |
| − | + | :*{{ux|dv|Di '''asoebi''' fine well well.|(NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)}} | |
| − | + | :*{{ux|dv|For dis side ehn, dem sabi wear '''asoebi''' for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day.|(NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)}} | |
| − | + | :*{{ux|dv|Di '''asoebi''' my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die.|(NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)}} | |
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[anco]] | ||
| + | ====Transcription==== | ||
| + | * English ''common outfit'' | ||
Revision as of 18:15, 13 January 2021
Naija
Alternative forms
- asoebi
Etymology
From: Yoruba aso (cloth), ebi (family)
Pronunciation
- àʃɔ̀ɛ̀bí
Noun
- Na when people, especially family, wear desame kind clot take celebrate someting.
- Di asoebi fine well well. — (NSC_Legbeti_2020. The common cloth worn by the family is fine)
- For dis side ehn, dem sabi wear asoebi for nearly everyting wey happen to dem, even Covid go still get asoebi one day. — (NSC_Legbeti_2020. They like wearing the same outfit to mark events in this part of the world. I guess Covid will soon have one.)
- Di asoebi my friends dem wan wear for my daughter marriage make sense die. — (NSC_Legbeti_2020. The fabric my friends choose to wear to my daughter's wedding is very lovely)
Synonyms
Transcription
- English common outfit