Difference between revisions of "fombu"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Na when person dey sabi brag but e no get action. | |
#:* {{ux|dv|If you see as Jackson dey '''fombu''' before de fight start, you go tink he go kill Rukky.|(NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)}} | #:* {{ux|dv|If you see as Jackson dey '''fombu''' before de fight start, you go tink he go kill Rukky.|(NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Me sef join dem begin '''fombu''' like say de President na my papa broder.|(NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)}} | #:* {{ux|dv|Me sef join dem begin '''fombu''' like say de President na my papa broder.|(NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)}} | ||
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv|De girl sabi '''fombu''' sha.|(NSC_Legbeti_2021. That babe knows how to pretend like she is more than who she truly is.)}} | #:* {{ux|dv|De girl sabi '''fombu''' sha.|(NSC_Legbeti_2021. That babe knows how to pretend like she is more than who she truly is.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Once some girls don enter man house finish, dem go begin '''fombu''' anyhow.|(NSC_Legbeti_2021. Once some girls eventually marry a guy, they stop trying to be impressive.)}} | #:* {{ux|dv|Once some girls don enter man house finish, dem go begin '''fombu''' anyhow.|(NSC_Legbeti_2021. Once some girls eventually marry a guy, they stop trying to be impressive.)}} | ||
− | + | * Na when person dey fall im hand. | |
#:* {{ux|dv|You '''fombu''' for school today o.|Egbokhare_2020. You misbehaved in school toady.)}} | #:* {{ux|dv|You '''fombu''' for school today o.|Egbokhare_2020. You misbehaved in school toady.)}} | ||
#:* {{ux|dv|De new Keeper just '''fombu''' big time for today match.|(NSC_Legbeti_2021. The new Keeper disappointed me today during the football match.)}} | #:* {{ux|dv|De new Keeper just '''fombu''' big time for today match.|(NSC_Legbeti_2021. The new Keeper disappointed me today during the football match.)}} |
Revision as of 18:29, 2 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English fumble.
Pronunciation
- fɔ́mbù
Verb
- Na when person dey sabi brag but e no get action.
- If you see as Jackson dey fombu before de fight start, you go tink he go kill Rukky. — (NSC_Legbeti_2021. The way Jackson bragged yesterday before the fight began, you would think he was going to kill Rukky.)
- Me sef join dem begin fombu like say de President na my papa broder. — (NSC_Legbeti_2021. I had to join them to pose like I was close to the head of state.)
- Na when person de do anyhow.
- De girl sabi fombu sha. — (NSC_Legbeti_2021. That babe knows how to pretend like she is more than who she truly is.)
- Once some girls don enter man house finish, dem go begin fombu anyhow. — (NSC_Legbeti_2021. Once some girls eventually marry a guy, they stop trying to be impressive.)
- Na when person dey fall im hand.
- You fombu for school today o. — Egbokhare_2020. You misbehaved in school toady.)
- De new Keeper just fombu big time for today match. — (NSC_Legbeti_2021. The new Keeper disappointed me today during the football match.)
Synonyms
Translations
- English: To brag. To misbehave