Difference between revisions of "swallow"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | * [[swalo]], [[swallo]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From English: ''swallow'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| + | swǎlò | ||
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-swallow.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-swallow.m.ogg</sm2> | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | * Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once. | |
| − | + | :* {{ux|dv| E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange [[different different]] '''swallow''' for your [[village people]]. |( insert translation )}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Na because we dey outside you no want chop '''swallow'''. Abeg do normal, nobody dey look you. |(NSC_2021, Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)}} | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''morsel'' | ||
Revision as of 12:54, 9 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: swallow
Pronunciation
swǎlò
Noun
- Food wey dey no dey use teeth chop; wey de go put for mouth push am down go belle once.
- E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people. — ( insert translation )
- Na because we dey outside you no want chop swallow. Abeg do normal, nobody dey look you. — (NSC_2021, Are you refusing to eat morsels because we are outside. Please behave as you will, no one is looking.)
Translation
- English: morsel