Difference between revisions of "dobale"

Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Na make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
 
# Na make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
−
:* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot. |(NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}}  
+
#:* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot. |(NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}}  
 
# Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
 
# Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
−
:* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos. |(NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}}  
+
#:* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos. |(NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}}  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to prostrate while greeting an older person male''.
 
* English: ''to prostrate while greeting an older person male''.

Revision as of 13:32, 24 May 2021

Naija

Etymology

From Yoruba dobale (prostrate).

Pronunciation

  • dɔ̀bálɛ̀

Play Play

Verb

Intransitive Verb

  • Make person lie face down for ground greet.
  • Dobale for baba.  — (Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)
  • I no fit dobale for anybody.  — (NSC_Tella_2021, I can't prostrate for anyone.)

Noun

  1. Na make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
    • I go go dobale for am make dem allow me comot.  — (NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
  2. Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
    • We go do dobale for im wedding for Lagos.  — (NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)

Translations

  • English: to prostrate while greeting an older person male.