Difference between revisions of "guardroom"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* gàdrûm | * gàdrûm | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-guard room.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng-guardroom.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-guardroom.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 11:55, 7 January 2022
Naija
Etymology
From English: guardroom
Pronunciation
- gàdrûm
Noun
- Place where police and oder officers dey keep person wey don do bad ting.
- Di soldier wey bin dey di illegal, de don carry am go gurardroom. — (NSC_2021, The soldier who has been on illegal duty has been sent to the guard room.)
- If police catch anyhow person dey misbehave, de fit carry am go cell, but if police person go jonse, na guardroom e go go. — (NSC_2021, If the police arrest someone for a wrongdoing, they may take them to the cell, but if a police officer misbehaves, he'll go to the guardroom.)
Synonyms
Translations
- English: cell