Difference between revisions of "backup"
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-backup.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-backup.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
# Na dat ting abi person wey dem dey use only when de main one no good or need to rest. | # Na dat ting abi person wey dem dey use only when de main one no good or need to rest. |
Revision as of 18:06, 14 July 2021
Naija
\
Etymology
From: English backup
Pronunciation
- bakùp
Adjective
- Na dat ting abi person wey dem dey use only when de main one no good or need to rest.
- Im na player wey dem dey use as backup. — (NSC_Legbeti_2021 He is a substitute player.)
- Dis my laptop na backup, I no carry de main one today. — (NSC_Legbeti_2021 This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
- Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos. — (NSC_Legbeti_2021 Some girls use old men as support to the young guys they date.)
Synonyms
Translations
- English: substitute