Difference between revisions of "manage"

Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv|As di country be now, na '''manage''' everybody dey '''manage'''.|(Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive. }}
 
#:* {{ux|dv|As di country be now, na '''manage''' everybody dey '''manage'''.|(Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive. }}
 
#:* {{ux|dv| Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, '''manage''' am well well. |(NSC_2021, The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)}}
 
−
#: {{ux|dv|But as for money to '''manage''' dis disaster... |(bbc__21554, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|But as for money to '''manage''' dis disaster... |(bbc__21554, __no translation__)}}
 
# Make person use someting well.
 
# Make person use someting well.
 
#:* {{ux|dv|How you dey take '''manage''' am? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)}}
 
#:* {{ux|dv|How you dey take '''manage''' am? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)}}
 
#:* {{ux|dv|To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey '''manage'''. |(ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin go help us fit '''manage''' our problem? |(jw__42110, What can help us manage our problem.)}}
+
#:* {{ux|dv|Wetin go help us fit '''manage''' our problem? |(jw__42110, What can help us manage our problem.)}}
  
Revision as of 11:38, 2 August 2021

Naija

Etymology

From English: manage

Pronunciation

  • mánêdʒ

Play Play

Verb

  1. Make person use someting small small make e no quick finish.
    • As di country be now, na manage everybody dey manage.  — (Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive.
    • Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, manage am well well.  — (NSC_2021, The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)
    • But as for money to manage dis disaster...  — (bbc__21554, __no translation__)
  2. Make person use someting well.
    • How you dey take manage am?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)
    • To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey manage.  — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)
    • Wetin go help us fit manage our problem?  — (jw__42110, What can help us manage our problem.)

Related forms

manager

Translations

  • English: cope, manage