Difference between revisions of "odeshi"

Tag: Replaced
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative forms===
+
* Go look [[odechi]]
−
* [[odechi]], [[odieshi]]
 
−
 
 
−
===Etymology===
 
−
From: ''igbo''
 
−
 
 
−
===Pronunciation===
 
−
* ɔ̀dě́șì
 
−
<sm2>pcm-ng-odeshi.f.ogg</sm2>
 
−
<sm2>pcm-ng-odeshi.m.ogg</sm2>
 
−
 
 
−
===Noun===
 
−
* Na charm wey person do put for body make noting fit enter im body wound or kill am.
 
−
:* {{ux|dv|Me I belief say na de '''odeshi''' wey di honourable do put for body na im no let de bullet enter.|NSC_2021. It appears the charm worn by the Honorable is what made the him impenetrable even to bullets.)}}
 
−
:* {{ux|dv| Na'''odeshi''' wey im get dey catch am for body, e go still die one day.|(NSC_Legbeti_2021. The protective charm given him is responsible for his arrogance , he will also die someday.)}}
 
−
* Na make person don pass who dem fit deceive take again.
 
−
:* {{ux|dv|I beg wetin my eye don see for love mater don make love tire me, now I be '''odeshi'''.|NSC_2021. I have had enough of the lies involved in love, now im above deception.)}}
 
−
====Synonyms====
 
−
* [[juju]], [[charm]]
 
−
 
 
−
====Translations====
 
−
* English: ''charms''
 

Revision as of 13:56, 16 July 2021

Naija