Difference between revisions of "akamu"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Food wey | + | * Food wey de make from corn, millet and jiru, wey be sey dey go soak am con leave am make e tay small, con comot di back. When de don sieve am, de go con use hot water make am. E dey soft well well wen de make am finish. |
:*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(Egbokhare_2020, I like eating beans and pap in the morning.)}} | :*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(Egbokhare_2020, I like eating beans and pap in the morning.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |( | + | :*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |(NSC_2020, Pap is food for children not adult.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''pap'' | * English: ''pap'' |
Revision as of 17:29, 14 March 2022
Naija
Etymology
From: Igbo (pap)
Pronunciation
- àkàmù
Noun
- Food wey de make from corn, millet and jiru, wey be sey dey go soak am con leave am make e tay small, con comot di back. When de don sieve am, de go con use hot water make am. E dey soft well well wen de make am finish.
- I dey like beans and akamu for morning. — (Egbokhare_2020, I like eating beans and pap in the morning.)
- akamu na children food. — (NSC_2020, Pap is food for children not adult.)
Translation
- English: pap
Adjective
- Wetin dem dey call man wey no get power
- di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. — (NSC_Legbeti_2020, The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)
- Any girl wey marry man wey be akamu go suffer. — (NSC_Legbeti_2020, A girl married to a man who is not manly will suffer.)
- When matter no go hard dem settle.
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
- When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am. — (NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
Translations
- English: lazy, weak, soft, easy