Difference between revisions of "byforce work"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin de tell person make e do sey if e no do am de go suffer am.
 
* Wetin de tell person make e do sey if e no do am de go suffer am.
−
:* {{ux|dv| Na by force work e dey do. |(Egbokhare_2020, It's a forced labour he is doing.)}}
+
:* {{ux|dv| Na '''byforce work''' e dey do. |(Egbokhare_2020, It's a forced labour he is doing.)}}
−
:* {{ux|dv| Police don catch people wey dey carry small small pikin dey do byforce work. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, The Police have caught the child labour traffickers.)}}
+
:* {{ux|dv| Police don catch people wey dey carry small small pikin dey do '''byforce work'''. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, The Police have caught the child labour traffickers.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''forced labour''
 
* English: ''forced labour''

Revision as of 17:23, 21 July 2021

Naija

Etymology

From: English by force work

Pronunciation

  • baǐfɔ̑swɔ́k

Play Play

Noun

  • Wetin de tell person make e do sey if e no do am de go suffer am.
  • Na byforce work e dey do.  — (Egbokhare_2020, It's a forced labour he is doing.)
  • Police don catch people wey dey carry small small pikin dey do byforce work.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The Police have caught the child labour traffickers.)

Translations

  • English: forced labour