Difference between revisions of "ebo"

Line 14: Line 14:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
[[sacrifice]]  
+
[[sacrifice]]
−
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English:''sacrifice''
 
* English:''sacrifice''

Revision as of 18:06, 28 July 2021

Naija

Etymology

From: Edo ebo (sacrifice)

Pronunciation

  • ɛ̀bɔ̀

Play Play

Noun

  • Someting wey de use dey beg ancestors for someting.
  • Na who get mind dey go chop ebo wey dem keep for junction.  — (NSC_2021, Only very bold people go to eat sacrifices kept for libation at junctions.)
  • Which kind church you dey go wey you still dey carry ebo? I fear who no fear you no o.  — (NSC_2021, What sort of Christian are you that you still perform libations. I'm wary of you.)

Synonyms

sacrifice

Translations

  • English:sacrifice