Difference between revisions of "for"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
| Line 17: | Line 17: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
| − | * Word wey person take dey talk about how | + | * Word wey person take dey talk about how someting dey. |
:* {{ux|dv| Put am for dere. |(NSC_2021, Put it there.)}} | :* {{ux|dv| Put am for dere. |(NSC_2021, Put it there.)}} | ||
:* {{ux|dv| I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head.|(NSC_2021, I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)}} | :* {{ux|dv| I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head.|(NSC_2021, I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)}} | ||
Revision as of 12:46, 1 August 2021
Naija
Etymology
From: English for
Pronunciation
- fɔ̂
Auxiliary
- Make person don suppose do someting.
- Ah im for pay. — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__38, Ah, he should have paid.)
- E get some tins wey for don make Nigeria say dem no wan do again: — (bbc__44555, Some things would have made Nigeria refuse to participate.)
Translations
- English: should, would
Preposition
- Word wey person take dey talk about how someting dey.
- Put am for dere. — (NSC_2021, Put it there.)
- I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head. — (NSC_2021, I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)
- Wetin you feel sey go happen for future if two of us sey make we reason oursef. — (NSC_2021, What do think will happen in the future if we decide to date each other.)
- When sun shine, e shine for deir head. — (PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)
- You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play for Ayefele. — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)
Translations
- English: in, on, at