Difference between revisions of "manage"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
| Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv|As di country be now, na '''manage''' everybody dey '''manage'''.|(Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive. }} | #:* {{ux|dv|As di country be now, na '''manage''' everybody dey '''manage'''.|(Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive. }} | ||
#:* {{ux|dv| Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, '''manage''' am well well. |(NSC_2021, The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)}} | #:* {{ux|dv| Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, '''manage''' am well well. |(NSC_2021, The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)}} | ||
| − | |||
# Make person use someting well. | # Make person use someting well. | ||
#:* {{ux|dv|How you dey take '''manage''' am? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)}} | #:* {{ux|dv|How you dey take '''manage''' am? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)}} | ||
Revision as of 11:39, 2 August 2021
Naija
Etymology
From English: manage
Pronunciation
- mánêdʒ
Verb
- Make person use someting small small make e no quick finish.
- As di country be now, na manage everybody dey manage. — (Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive.
- Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, manage am well well. — (NSC_2021, The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)
- Make person use someting well.
- How you dey take manage am? — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)
- To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey manage. — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)
- Wetin go help us fit manage our problem? — (jw__42110, What can help us manage our problem.)
Related forms
Translations
- English: cope, manage