Difference between revisions of "matching"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv| No be because two of una dey di same class una go wear '''matching'''. |(NSC_2021, Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)}} | #:* {{ux|dv| No be because two of una dey di same class una go wear '''matching'''. |(NSC_2021, Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)}} | ||
# Beat wey dem beat person | # Beat wey dem beat person | ||
| − | #:* {{ux|dv| Bros, better '''matching''' na im de [[match]] dat guy. |(NSC_2021, Bro, they really beat that guy. | + | #:* {{ux|dv| Bros, better '''matching''' na im de [[match]] dat guy. |(NSC_2021, Bro, they really beat that guy.)}} |
#:* {{ux|dv| If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, '''matching''' go follow you reach house.|NSC_2021, If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)}} | #:* {{ux|dv| If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, '''matching''' go follow you reach house.|NSC_2021, If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English:''unison'', ''beating'' | * English:''unison'', ''beating'' | ||
Revision as of 01:14, 28 October 2022
Naija
Etymology
From English matching
Pronunciation
- máʧìŋ
Noun
- Di way wey tings join join
- Una don dey do matching. — (NSC_2021, You guys are all behaving in unison.)
- No be because two of una dey di same class una go wear matching. — (NSC_2021, Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)
- Beat wey dem beat person
- Bros, better matching na im de match dat guy. — (NSC_2021, Bro, they really beat that guy.)
- If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, matching go follow you reach house. — NSC_2021, If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)
Translations
- English:unison, beating