Difference between revisions of "smallsmall"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==  
 
==Naija==  
 +
===Alternative form===
 +
* [[small small]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From English: ''smallsmall''
 
From English: ''smallsmall''
Line 7: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-smallsmall.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-smallsmall.m.ogg</sm2>  
  
 
+
===Adverb===
 
# Sey someting dey happen [[jejely]].
 
# Sey someting dey happen [[jejely]].
 
#:* {{ux|dv|Make we dey waka '''smallsmall''' dey go house|(Egbokhare_2021, Let us work slowly to the house.)}}
 
#:* {{ux|dv|Make we dey waka '''smallsmall''' dey go house|(Egbokhare_2021, Let us work slowly to the house.)}}

Revision as of 16:22, 28 September 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From English: smallsmall

Pronunciation

  • smɔ́smɔ̂

Play Play

Adverb

  1. Sey someting dey happen jejely.
    • Make we dey waka smallsmall dey go house  — (Egbokhare_2021, Let us work slowly to the house.)
    • Oga dey drive smallsmall abeg.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Driver please gently.)
  2. Sey someting no dey rush.
    • Di water dey comot smallsmall.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The water is not rushing.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: slowly